Commas
Ayra Starr
2024
jaar
Top 40
Artiest
Titel
Commas
Lengte
2:37
Componist(en)
Oyinkansola Sarah Aderibigbe · Prince Omoferi · Nnaemeka Ikechukwu Clinton · Michael Ovie Hunter
Producer(s)
AoD, London, BigRagee
Engineer(s)
Johnny Drille
Platenlabel
Mavin Global Holdings
Releasedatum
01-02-2024
Tipparade
Songtekst
Initiating rage process
Oh
Oh no
Yeah yeah
Na which kind life wey I never see
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Commas, commas, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything
Inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
Tins happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything
Inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion
Na which kind life wey I never see
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Commas, commas, commas
Yeah
Yeah yeah yeah (London)
Steady increasing the commas
Commas, commas, commas